Say Amen

AIJAY

Added on : Jan 31, 2015

Say Amen – AIJAY
Jan 31, 2015 Oluwarufus

Verse 1
E for no bad sey you de go America
You dey chop your dollar
And just dey drive your Jaguar
E for no bad sey you dey wear your Prada
De live for V.G.C or even the Bahamas
Everything your heart desire, if God na Your papa o
Then na your right o
So don’t you ever slack
Papa God get this world and everything inside
You ma get your share
In Jesus’ name

Chorus
Say Amen
Anything wey you dey find brother, na God go provide oo
You no fit to lack
In Jesus name
Say Amen
Anything wey you dey find sister na God go provide o
He’ll fill your heart’s desire in Jesus’ name
Say Amen

Verse 2
E for no bad sey you finish University
Dey work for better company
Making some good money
E for no bad sey, you and your hubby
Or even your wifey
Take out some time to jolly
Everything your heart desire, if God na your papa o
Then na your right o
So don’t you ever slack
Papa God get this world and everything inside
You ma get your share
In Jesus’ name

REPEAT CHORUS

Bridge
All that you’ve been wishing and wanting
He will provide
Your shelter, good living and great success
He will supply
He’s Alpha, so ya bu answer
There’s no need to fear at all

Download song here
Thanks to AIJAY

HOW HAS THIS IMPACTED YOUR LIFE?

Thank you for sharing. Show us some love by joining our community.

Send this to a friend