Aka

Segun Obe

Added on : Feb 2, 2015

Aka – Segun Obe ft. DifferentStone
Feb 2, 2015 Oluwarufus

INTRO:
Yea
Uh uh
Segun Obe
Aka
Aka

Chineke mo
Biari wo tito
I dey for floor oh
I dey worship you my Lord
For many things you dey do
Dey make me twale for you
Eh papa oh
I dey worship you my Lord
Chai
Na you dey make me dey move eh
See as I dey groove eh
I dey dance like mumu eh
Dey shout hallelu eh
I no care wetin dem say
Wetin dem say
Chai
Lekwanu we chineke menemo oh

Aka maranma
Aka Chai
Aka Aka maranma
Aka Eh
Aka Aka maranma
Ain ga kuru oh
Aka Aka maranma
Aka Chai en

Chineke mo
I dey gbadun your parole
You dey help my business
You dey bless me oh
Chai
When I no get money
You supply the money
Eh
Baba o
You be Omnicorrect o
Chai

Asi munuku waraya ka
Aka Biri oma neme
Aka Eshey to bie sike
Aka Omnicorrect o
Aka I no care wetin dem say
Wetin dem say
Chai
Lekwanu we chineke menemo oh

Aka maranma
Aka Eh eh eh
Aka Aka maranma
Aka Chai eh
Aka Aka maranma
Ain ga kuru o
Aka Aka maranma
Aka eh

Uwara yaka maranma
Aka Oweiye
Aka Uwara yaka maranma
Aka Eh eh
Aka Aka maranma
Ain ga kuru o
Aka Aka maranma
Aka Lets go
Huh Chai

Okunu makwa
Na Oboropwa
Tata
Jehovah
Igoro nemanye
Obioma
Inema ya niru
Ochi ochi
Malo dun mini
Mano ko chi
Oburo kwam neme
Obu sochi
Ebube dike
Kamna pogi
Uwen gbe di ge bi
Otua ko ga di
Na him dey bless me o
Steadily
Segun Obe
Different stone
Eternally
Chilling big
No send the enemy
Do the 1 2 step
Songs of liberty
Morire mokana mosoji
Polongo kiri
Bi ajeri
pohun tenri
Aramanda ma ni
Kii shawon
Kii shemi
Oluwa ni

Eh……..eh

Aka maranma
Aka maranma
Ain ga kuru o
Aka maranma
Eh eh

U Uwara yaka maranma
Aka Owe iye
Uwara yaka maranma
Aka Fine fine fine things o
Aka maranma
Aka Ain ga kuru o Daddy
Aka Aka maranma ah
1, 2, 3

If you know He’s been good to you
Join me to feel this groove
Aka maranma
Aka Chai
Aka Aka maranma
Aka Aka maranma eh o
Aka


Download

HOW HAS THIS IMPACTED YOUR LIFE?

Thank you for sharing. Show us some love by joining our community.

Send this to a friend