Agidigba

Tim Godfrey, Xtreme

Added on : Oct 12, 2014

Agidigba – Tim Godfrey ft D Xtreme Crew
Oct 12, 2014 Oluwarufus
In Lyrics

[VERSE 1]
This one na my heritage
Dis one na my culture
I go follow You, follow follow You eh
Onye dika gi, onye dika chukwu eh
Omalicha, hail am, praise am

Resp : Igwe….

Sammie dey say wellu wellu
Kefee say Kokoroko
Buchi dey say mma mma
Asu Ekiye yekilemo
Ai, chai, how I wan take explain
How I wan yarn
Wetin I wan talk again
That na why I dey try to dey want to dey

[CHORUS]
Call : Otua ka Chineke anyi di eh
Resp : Agidigba eh eh eh
Agidigba eh

[VERSE 2]
Ngalaba meh,lekwa ikperem n’ala
Olisa bi n’eligwe
Ogodo ya na akpu n’ala
Iwo l’Oba to ga
Ikar’aka, imaramma
Aribiti, arabata, orimiri atata
Jehovah na u wey dey strike like a thunder
Na You wey dey cut asunder
Na You wey dey hot like fire
My provider, e no dey tire eh
If my body na so so mouth
E no go do to praise u
Dat na why I dey try to dey want to dey say

(REPEAT CHORUS)

[BRIDGE]
I never see this kind of God before
He’s bigger than the biggest
Stronger than the strongest
E dey bless me more
Papa God abegi You too much eh
U too much eh eh(4 times)
Dat na why I dey hail am dey say
Nga, nga, ngalaba meh (3 times)

(REPEAT CHORUS TILL FADE)

HOW HAS THIS IMPACTED YOUR LIFE?

Thank you for sharing. Show us some love by joining our community.

Send this to a friend